Nak C – Troway (Lyrics)

31
Aug 22
Nak C - Troway

Nak C – Troway

Nak C – Troway (Lyrics)

Nak C
I De Boss
Made Cash Music
Fele

Troway oh troway oh
I say make you troway the money eh
Owo oh troway oh troway oh ahhh
Troway oh troway oh
I say make you troway the money eh
Owo oh troway oh troway oh ahhh

Way oh way oh way oh way oh way oh owo oh way oh ahhh

Trow your hands up in the air
Trow your money in the air
Trow your hands up in the air
Trow them like you don’t just care
Take it to the left take it to the right na this kind party wey dey make me dey high
Take it to the left take it to the right na this kind party wey dey make me dey high eh
As the music dey go come make we dance
Come make we jolly eh
Mmanya full everywhere
You go shark till you dutty eh
I no fit shout oh (I no fit shout oh)
I no fit shout oh (I no fit shout oh)
I no fit shout eeeeeeh

MORE POST
A Guide on Free Bets - Different Types of Free Bets Explained

Troway oh troway oh
I say make you troway the money eh
Owo oh troway oh troway oh ahhh
Troway oh troway oh
I say make you troway the money eh
Owo oh troway oh troway oh ahhh

Way oh way oh way oh way oh way oh owo oh way oh ahhh

Shey una dey feel this party eh
Shey una dey rock this party eh
Shey una come troway some money eeeeeeh
Troway oh
All my ladies
Enter
Whyne am
Shake am
Feel am
Ballers ooooh
Troway oh
As the music dey go come make we dance
Come make we jolly eh
Mmanya full everywhere
You go shark till you dutty eh
I no fit shout oh (I no fit shout oh)
I no fit shout oh (I no fit shout oh)
I no fit shout eeeeeeeh

Troway oh troway oh
I say make you troway the money eh
Owo oh troway oh troway oh ahhh
Troway oh troway oh
I say make you troway the money eh
Owo oh troway oh troway oh ahhh
Troway oh troway oh
I say make you troway the money eh
Owo oh troway oh troway oh ahhh
Troway oh troway oh
I say make you troway the money eh
Owo oh troway oh troway oh ahhh

MORE POST
[Biography] VDj Japa Biography, Age, Family, Early Life, Education and More

Smartkid shey you dey troway
Zikytonals
All the ballers in the building shey una dey troway
I De Boss
Fele

Way oh way oh way oh way oh way oh owo oh way oh ahhh
Way oh way oh way oh way oh way oh owo oh way oh ahhh

STREAM THE SONG BELOW..

Click any of the icons to share this post:

 

Feel lucky today? Place your bets at betty bingo bet, where Nigeria's bingo thrill never ends!

Step into the thrilling world of Nairabet! Nairabet Login for the ultimate gaming experience in Nigeria. Don't miss out!

Discover the thrill at Sportybet Nigeria! Your premier destination for online betting in Nigeria. Spin, win, and grin!

Master the game at Wowlotto Casino! Learn how to play Wow Lotto and hit the jackpot in Nigeria!