Mr Yomzy – Holy Water

03
Jul 23

Nigerian singer-songwriter, Akwitti chikodinaka Abayomi , also known as Mr-YOMZY, his a fast rising Nigerian musician in kubwa, Abuja and he has released another mind-blowing smash hit song tittled, “HOLY WATER.”
This is his first single of the year and the new song carries so much melody.The new song is produced by ABALU and the beat creator is ikeywaybeatz

You guys will surely love this!

Listen and Download Below:

DOWNLOAD MP3

LYRICS

SO MANY THINGS MY EYES
DON SEE FOR YOUR LOVE
NA E MAKE MY HEAD TO DEY TOUCH
FOR YOUR LOVING MY HEART DEY BEAT
OH OH MY HEART!!! (2X)

ONOME SUN GBALAJAJA
OMO TO DUN OMO DADA
YOU DEY CUT MY HAIR GORIMAPA
YOU DEY CUT MY HAIR GORIMAPA EEHHHHH. (2X)

CHORUS

ORI MI GBONA OOOO
POUR MI HOLY WATER (2X)

WETIN MY EYE DON SEE
MY MOUTH NO FIT TALK AM (2X)

 

ORI MI GBONA BI INO SUYA
BODY DEY SWEET ME LIKE SUGAR
ORI MI GBONA BI INO SUYA
COS YOUR BODY COME WITH PLENTY JINGER (2X)

MORE POST
MUSIC: MR BB Ft. PARA & BTC LORD - Celebration

VERSE

MY YOMZY GON GON NI
I’M THE GUY WEY DEY TURN YOU ON
DON’T BE FAR MAKE YOU SUN MO MI
LET ME GIVE YOU GOOD LOVING

AND IF I VIBE SHE DEY GBE BODY
OMO SHE NO SEND NOBODY
AND SHE LIKE TO GUMBODY
COS I DEY LIKE TO SPEND MORE

CHORUS

ORI MI GBONA OOOO
POUR MI HOLY WATER (2X)

WETIN MY EYE DON SEE
MY MOUTH NO FIT TALK AM (2X)

 

ORI MI GBONA BI INO SUYA
BODY DEY SWEET ME LIKE SUGAR
ORI MI GBONA BI INO SUYA
COS YOUR BODY COME WITH PLENTY JINGER (2X)

Click any of the icons to share this post: